Dem say the president of Nigeria dey miss. Nobody know wetin don happen to am. Some say e don quench, others say im brain don kolo, some say na sleep dey do am. In fact, nobody for the whole country know where dey do the man. The only thing wey dem know be say, im dey Saudi Arabia for one hospital. Na fear everybody dey now. Nobody know wetin go happen.
Dem catch one small boy for plane say im wan bomb the whole plane plus including imself. The boy na abroad im for dey study wey loneliness catch am. Na im some internet people come convince am make im go carry bomb. The whole wahala dey court for America. Meanwhile, no more visa for the remaining innocent people wey wan go dat side. Na wa.
Una do well.
Monday, January 11, 2010
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
10 comments:
人必須心懷希望,才會活的快樂,日子才過得充實,有意義,有朝氣,有信心。........................................
Na waoh.. we sef don too tire for all dis kain wahala..
出遊不拘名勝,有景就是好的......................................................
行動養成習慣,習慣培養人格,人格影響命運........................................
may the blessing be always with you!!..................................................
It's great!!..................................................
Post a Comment